Connect with us

GENERAL NEWS

Donald Trump sexually abuse writer – Court rule

Published

on

But di former president dey cleared of rape over di alleged assault wey happun for inside department store for di 1990s

Di jury award di writer almost $5m in damages for di battery and defamation charges

Trump no testify, but dem show di jury – wey dey made up of six men and three women – one video testimony wia e deny di rape

Di trial feature controversial remarks from di former president about women body, including di obonge Access Hollywood recording

Dem carry di claim go trial afta New York pass one law wey allowed survivors to sue years afta dia alleged sexual assault

 

Source: BBC

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Verified by MonsterInsights